Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
God go punish you uncle
22,235 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

Your Uncle right now….

You never see anything 😂😂 your uncle no force you to fall in love with United ooo😂😂😂

🤣

Omo na you funny pass 😂😂

Premier league is Nothing but Over Hype & Overrated league 😂 😂😂😂😂😂😂

Arsenal fans don do pass this one… 🤣

@Val_Gadget Stray bullet don hit Uncle 😂😂

This bros been dey warn United this afternoon o, but they still disgrace am 🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Oluwa ooooo😂😂😂😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

😂😂😂😂

😆

See how Manchester united dey make their fans dey speak in tongues 🤣🤣

Shurrrrup Oga U day laugh Barcelona yesterday see you now Shameless fellow

😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣😹

Mumu, football is for entertainment and nothing more. When ManUtd dey win, you no curse ooo

Egbon try dey calm o 🤣🤣🤣

Why nah

🧐🧐🏃🏃🏃🏃

😭😭😭😭😭😭😭😭

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Your ticket is safe

🥹🥹no leave your uncle neck o

U no go blame ur egbon, na Alex fargoson and Ronaldo give ur uncle the impression that man u is a big club.. 😂

Egbon wey just Dey do big bro duties . SMH

😂😂😂😂😂😂 Another episode of God go punish you 😂😂😂😂

😂😂😂😂

@Val_Gadget 😂😂😂😂😂😂

😂

After como is done ✅ with you , Bournemouth AFC 🍒 is waiting for you 🫵

🤣🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
God go punish your ma punish your papa Punish your sister I go use her t*** hair ..m Streets is calling … NOVEMBER 20th
𝙴𝚛𝚒𝚐𝚐𝚊
114,840 Aufrufe • vor 1 Monat
