Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

God is good🎉🤍

163,648 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля THINKERFX 👑💜🙏🦅 🇳🇬
THINKERFX 👑💜🙏🦅 🇳🇬1 месяц назад

Hamzzy don teach you bad thing 😂😂

Фото профиля White Pips🥷
White Pips🥷1 месяц назад

U don cast ur self a tesla don’t have a door handle 🙄😂

Фото профиля UNKNOWN GUY 󱢏󱢏󱢏󱢏󱢏󱢏󱢏
UNKNOWN GUY 󱢏󱢏󱢏󱢏󱢏󱢏󱢏1 месяц назад

Na Ai o 😂😂 U see door handle How e take open door 😂😏

Фото профиля ₥₳VⱤłӾ 𓋹
₥₳VⱤłӾ 𓋹1 месяц назад

I no even know if na AI or real but God is Good

Фото профиля adex
adex1 месяц назад

Na only ur own get invisible car handle

Фото профиля 𝐊𝐨𝐟𝐢
𝐊𝐨𝐟𝐢1 месяц назад

How did you open that door ?

Фото профиля Adike Kizito
Adike Kizito1 месяц назад

AI should not have fallen into hands of skit makers

Фото профиля Chris
Chris1 месяц назад

There was a caught at the back seat

Фото профиля Stephen 💩 poo
Stephen 💩 poo1 месяц назад

I don't even know what to believe anymore

Фото профиля WHITE TIGER 🐯
WHITE TIGER 🐯1 месяц назад

Ai God self they look am like wtf

Фото профиля Richard Victor
Richard Victor1 месяц назад

This is not AI shey person no fit make am again for Nigeria them no go talk bad 🤦

Фото профиля MAVEN HOLDINGS.
MAVEN HOLDINGS.1 месяц назад

Congratulations 🎉

Фото профиля Mr Stann
Mr Stann1 месяц назад

As he open the door, he don cast.

Фото профиля Therock Thompson🪡
Therock Thompson🪡1 месяц назад

Men dey ball

Фото профиля Never
Never1 месяц назад

No wonder artists dey like use Ai this days😂😂😂

Фото профиля Chris
Chris1 месяц назад

Ai lol 😂

Фото профиля Asamoah Isreal
Asamoah Isreal1 месяц назад

Make Una teach us too

Фото профиля Aldofh Hope
Aldofh Hope1 месяц назад

Congratulations

Фото профиля patrick
patrick1 месяц назад

the no the open cyber truck like that lol

Фото профиля GhostMan 🍥
GhostMan 🍥1 месяц назад

Saw it in your comic

Фото профиля victor
victor1 месяц назад

This una car wey camera man no fit waka follow una enter, una go gats cut am commot

Фото профиля Mike
Mike1 месяц назад

You have a magnetic hand? God is so wonderful

Фото профиля DefiTech.base.eth
DefiTech.base.eth1 месяц назад

So you opened the door like cyber truck get handle like some regular car 😂 Your AI skill no bad You tried sha 😂

Фото профиля Abraham Adu-Mills
Abraham Adu-Mills1 месяц назад

AI dey work

Фото профиля Awoniyi ahmed
Awoniyi ahmed1 месяц назад

The video not show

Фото профиля Kelvin George
Kelvin George1 месяц назад

Azawwwww naaa

Фото профиля Only One Og Naira 🦅
Only One Og Naira 🦅1 месяц назад

Ai see what you course for our Nigeria people,

Фото профиля 𝐍𝐨𝐛𝐥𝐞🦇
𝐍𝐨𝐛𝐥𝐞🦇1 месяц назад

This una AI don go far oh

Фото профиля Ariana
Ariana1 месяц назад

Congrats

Фото профиля Alexander
Alexander1 месяц назад

Congratulations boss

Фото профиля Fear Destroys Life 🫴🏾
Fear Destroys Life 🫴🏾1 месяц назад

Ewoo 😂😹

Фото профиля BiG Fish🐳😈🦍💙
BiG Fish🐳😈🦍💙1 месяц назад

This life will spoil that some people will get pregnant for AI