正在加载视频...
视频加载失败
GOD IS WORKING 🙏 out on Friday maffians active 🥷
42,487 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

Time to chop new Ayo maff jam 🔥

Active boss , Abeg Shey you fit do me premium for Spotify so we go stream massively Abeg I Dey get premium before but things hard right now even without premium na you be top 1 always Abeg 🙏🙏🙏🥷🥷🥷🥷

Mafians 🔥

Ramadan banger

Can I swap you with my mum ??

This is the best vibes ever seen I love most

Damn

Idan I hail oh baba

Friday we activeeeee

Active for Ramadan omo owo 🥷🔥🔥

You’re a fool! That Xmas snippet wey you tease, go chop am!! You dey drop this trash cos of ramadan

🥷🥷🥷 Omo Owo 💯

AYO MAFF, Tewo kin fin ra ounje awee Bami 🙌🥲🙏

My money 💰for your hand na cocaine money 💰 mi gbo pa bro 😎

OGO up up way Ayo maff Gangan

Omo owo. When will you release i dey lowkey . E get why i dey lowkey. I get the snippet i love that song die

Ayo with D vibez😍 we active joy give of our time 🥳

Ramadan Kareem

Ayo u too maff oo

Omo Owo ❤️

Ayoooooooooooo Check my bio

This is music right here mehn💯❤️🔥

Omo Owo 🙌❤️

You falling off slowly

Hope all this Nigeria fake Muslim won't come for you with this kind of video, they fit talk say it's a sin for letting the bike to step on that mat. I too love your song sha ❤️💙❤️💙

Flop on arrival

Allow God to work

We are ready maffians ✅

Before this one drop on Friday make una stream my playlist today first abeg

🥷📿📿🚀

In 2026 na wetin you wan drop Be like you wan be underground artist for ever

Abeg rate my work 🙏
