ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
God please blow this trumpet!!!!๐ญ๐ญ๐ญ
545,483 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

The scripture never lies.

Itโs time

When gateman impregnated a mother and her daughter in her husband house God no blow trumpet This one na smalls

Wait is anybody going to talk about how the two of them gave birth at the same time omo this guy na better striker ooo he dey score like haland ๐๐๐

Imagine they born you with 3 some ๐ช

Are u ready for it

Super ready

Wow

My honest reaction. Cause wtf??

How the song Dey sound kuje kuje kuje ๐ As in kuje prison

Abeg not yet I Dey toast woman

Women wey dey claim standards upandan ehn, that wall na for who she wants. She go see another man and e go be freeway.

Double blessings, God wey do for them make e avoid me ๐๐๐

Immoral behavior done turn tiktok challenge..... We listen we don't Judge

Na me run am

Sure plug

Everybody with their own opinion and choice in life.. motivational speaker say "do what makes you happy don't listen to what other people will say" see the result ๐คฆ

Which one be God blow trumpet?? U never see polygamy for your life before?? Abeg allow me do my own before anybody go blow anything o๐๐

They stole the trumpet ๐บ already ๐

Na 3some dem do? ๐ค

Killers Dey everywhere, make God blow trumpet because two girls born for one boy, talk another story abeg

Thereโs nothing wrong with this honestly they are two friends who wouldnโt want to go their separate ways so they decided to marry one man to stay together and that shows they truly love each other and they understand themselves

But the guy nah strong man o

Who are the parent of this kids

One pikin nor be he own๐น๐น๐น he share the sperm I nor understand ๐น๐น๐น

Wetin do shame omo ๐

I believe they were already pregnant before the first video

Nothing wrong about this.

๐ they are happy allow them

World is coming to an end

God did

Isaiah 4:1 never lied......

just tell me say this one way i see so no be real life plss๐

Pablo you do these one oo Abi these two self ๐๐๐

Trenches girls and foolishness eeeeh!
