Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
God please help me😂 #lakaka
11 Yorum

Diamond1 yıl önce
See Wetin people dey talk for area stop nau😂😂😂

Open minded1 yıl önce
People like always Dey everywhere 😂

Solar Heavy1 yıl önce
let me know what you think of this

Small Wizkid1 yıl önce
Omo na better problem you enter oh

Junior1 yıl önce
Make God no allow us see bad thing o

kenzyfx1 yıl önce
U sef wey wan surprise person don dey surprised eh🤲😂😂😂💔

Luck Frank1 yıl önce
😂😂😂 You done buy market

Omo 👦 Iya Dipo1 yıl önce
Where is the last part, where you'd say “no be me do am” in an orange two-piece with your colleagues 😂😂

Gkaobi0011 yıl önce
Normal surprise surprise wey everybody dey do Your village People wan come use you Show talent

incoming call1 yıl önce
Ah 😂😂

Serene1 yıl önce
To prank person now na risk 😂💔
