Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
God please help my country 💔🇳🇬
209,558 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

This guy is a fool, did I just hear “Ahmed Fola Tinubu”?

You dey serious but your face no dey serious

Nah until you hear "Allahu Akbar" for outside your studio

This guy can never be serious anymore Not even in death's face

Guy E go pain me if Aboki kill me ooo

I first think say u don dey get sense o

Continue

😶🌫️

I thought This Man was chubby before.. Wettin come happen ?? @carterefe__

Which kin beg wey efe dey beg still dey dance untop 😂😆😂

Mad man 🥺😂

Firstly, I would advise you to check if there is any terrorist in your studio

This guy done slim 😭

Na person boyfriend be this ooo 😂😂 😂 😂 😂😂

Omo you mumu gan o God go punish you

How Mr Ahmed wan take this serious when you dey dance

The country really needs help

You are the pr0blem of this country

Ahmed Fola Tinubu ?

ISHOWSPIT TELL DEM O

💔🇳🇬

This guy don slim oo

I know say you go later dance 🕺, u life don five 🖐️

IMAGINE say carter send me funds 😆

@khalid_oyewale So predictable

The vid come be like skit

Come and stay in Ghana 🇬🇭 Carterefe

This guy face no de ever de serious 😭

If God say him wan use u answer prayer e no go answer us

Satan abeg commot 75 yrs from carter efe(efet) give Jackin Chan

You be bastard i swear you think everything is all about content??? You are a fool 😠

Despite this spit U baff me with At least U pass Vital information 🩶

Wtf u dancing 😢😹
