Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

God please help my country 💔🇳🇬

209,577 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Wizard
Wizardvor 11 Monaten

This guy is a fool, did I just hear “Ahmed Fola Tinubu”?

Profilbild von G N I 😍
G N I 😍vor 11 Monaten

You dey serious but your face no dey serious

Profilbild von Just Muheed🩵
Just Muheed🩵vor 11 Monaten

Nah until you hear "Allahu Akbar" for outside your studio

Profilbild von Planett ✞
Planett ✞vor 11 Monaten

This guy can never be serious anymore Not even in death's face

Profilbild von Chuksmurris™️
Chuksmurris™️vor 11 Monaten

Guy E go pain me if Aboki kill me ooo

Profilbild von BHARRY
BHARRYvor 11 Monaten

I first think say u don dey get sense o

Profilbild von lifeofHeryindeyHerdey 😏
lifeofHeryindeyHerdey 😏vor 11 Monaten

Continue

Profilbild von Os coin 🪙 🧜
Os coin 🪙 🧜vor 11 Monaten

😶‍🌫️

Profilbild von Village Pipu
Village Pipuvor 11 Monaten

I thought This Man was chubby before.. Wettin come happen ?? @carterefe__

Profilbild von 𝐓𝐎𝐁𝐈
𝐓𝐎𝐁𝐈vor 11 Monaten

Which kin beg wey efe dey beg still dey dance untop 😂😆😂

Profilbild von white
whitevor 11 Monaten

Mad man 🥺😂

Profilbild von Proud_Son☀️
Proud_Son☀️vor 11 Monaten

Firstly, I would advise you to check if there is any terrorist in your studio

Profilbild von Emmanuel ibuchi
Emmanuel ibuchivor 11 Monaten

This guy done slim 😭

Profilbild von ThatGuyEmmy👻
ThatGuyEmmy👻vor 11 Monaten

Na person boyfriend be this ooo 😂😂 😂 😂 😂😂

Profilbild von deluxire🎀
deluxire🎀vor 11 Monaten

Omo you mumu gan o God go punish you

Profilbild von zazaofafrica
zazaofafricavor 11 Monaten

How Mr Ahmed wan take this serious when you dey dance

Profilbild von EngrVirus 🦠
EngrVirus 🦠vor 11 Monaten

The country really needs help

Profilbild von 乄𖤐NSTAYTRILL
乄𖤐NSTAYTRILLvor 11 Monaten

You are the pr0blem of this country

Profilbild von TechTrooperX
TechTrooperXvor 11 Monaten

Ahmed Fola Tinubu ?

Profilbild von Big_vibesofph
Big_vibesofphvor 11 Monaten

ISHOWSPIT TELL DEM O

Profilbild von Olodo uprising 🌐 wide
Olodo uprising 🌐 widevor 11 Monaten

💔🇳🇬

Profilbild von Dave
Davevor 11 Monaten

This guy don slim oo

Profilbild von Hollar🫵memes
Hollar🫵memesvor 11 Monaten

I know say you go later dance 🕺, u life don five 🖐️

Profilbild von Rich_life
Rich_lifevor 11 Monaten

IMAGINE say carter send me funds 😆

Profilbild von Trobulizer
Trobulizervor 11 Monaten

@khalid_oyewale So predictable

Profilbild von De Optimum09_CFC💙
De Optimum09_CFC💙vor 11 Monaten

The vid come be like skit

Profilbild von Bright🥷
Bright🥷vor 11 Monaten

Come and stay in Ghana 🇬🇭 Carterefe

Profilbild von RM⚔️
RM⚔️vor 11 Monaten

This guy face no de ever de serious 😭

Profilbild von Fake Ronaldo
Fake Ronaldovor 11 Monaten

If God say him wan use u answer prayer e no go answer us

Profilbild von RYDER🥷🏼
RYDER🥷🏼vor 11 Monaten

Satan abeg commot 75 yrs from carter efe(efet) give Jackin Chan

Profilbild von Brightside🦩
Brightside🦩vor 11 Monaten

You be bastard i swear you think everything is all about content??? You are a fool 😠

Profilbild von Miss Quoter
Miss Quotervor 11 Monaten

Despite this spit U baff me with At least U pass Vital information 🩶

Profilbild von LateefAdelani09
LateefAdelani09vor 11 Monaten

Wtf u dancing 😢😹

Ähnliche Videos