Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
God, pls protect my boys 🥺😩 Whuuuuttttt??🥺😩😩
504,014 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
67 Yorum

I promise you, your boys no want make you protect them against this type of waist 😂😆

Haaa😭😭

Mummy no fear.. Men Mount 😂😂

Sigh

😂 them no send you this prayer oo

Dem don clear me o😭😭

Your boys reading this post

😭😭😂😂😂

Your boy is of age please leave him alone, I am personally eyeing the one that Just signed out. Thank you my mother in law ❤️🥰

You dey pami 🤣😩

The boys will protect themselves. 😂

Amin 🤲

Protect your boys from? 😂😂

Wetin I just see now now 😩😂😂

😂😂

He don reply me say he no need protection o😭😭

You see am now shey 😂😂

Is boys hear you pray this kind prayer for them, dem fit fight you o 😂😂😂😂

Check quotes😭

😂😂😂😂 we don't want that kind of prayer

I am not sure they want protection from this type of waist 😂

Even God no go accept this prayer on behalf of your boys.

😩😩

Oja okunkun

Walahi

Lmao 😂, make I no talk wetin dey my mouth 🤣

Talk am pls🥺

😂😂😂😂

😂😂😂

This woman ehn 🤣🤣

Kini Mósè 😂😂

Dem your boys send you these prayer?🤣🤣

This waist go cause wahala o 😩😩

As in ehn

No which kain prayer bdis if na you, you go say amen. Choi see smile see waist but na small gal

😅😅😅 take am play first

😹

😭

No fear madam 😅

Make I fear o

What do they need protection from?

😩😩

Boys wey go dodge your prayers ni😂😂

Lmao 😂 Hmmm Lemme not say anything

Kini?

Are they complaining? 😂😂😂

🤣🤣🤣

Please please please don't pray for them concern this one

😩😩

Oju won ma ri mabo

God forbid 😭

All these girls are not normal again

Make your boys too dey wear shade 😎

O better o

@TEEPHTREND She dances so well Gosh

Dey play 🤣🤣🤣🙄

😭😭

😂😂

😂😂

That prayer is very necessary because most of all this ladies out there are blood sucking angels make i no call them demon 😂😂 God go save us 🤲🏻😅

Amin

I was waiting for her to turn o

Who tell you say dem want protection from this kain thing😂😂??

Back to sender

Boys no send u this prayer ma😂

You no quick talk oo, I done buy protection 🤧

Why 😂😂😂😂
