Loading video...
Video Failed to Load
God punish VDM
14 Comments

Jennyblinco6 days ago
Thank God say man no be God so no fit punish am, if e go punish am him go first start from una wey Dey hàte am.

SEMI PIDGIN UPDATE6 days ago
So davido was doing well then and now what about the mumu commenting amen how was ur life then and your life currently now if una no speak up and let's change the current government in nigeria una life will remain the same

kush kush6 days ago
Tag am if e sure for you

Timmy son6 days ago
I swear to God I think say na only me hate VDM

kelly6 days ago
Amen 🙏 na Ogun go kill VDM, where the werey Dey when we start chop OBO song for this country who know VDM papa that time

Eureka Brown6 days ago
God go really punish am.

Chidi precious6 days ago
Na now your eyes Dey open Abi

Gabb6 days ago
Amen 🙏

Sandra Jimmy6 days ago
🥰🥰🥰

Osuna6 days ago
17 keh 😂😂😂

vikthor💫6 days ago
Make I hear 17

$WAGGALOMO 🏴☠️6 days ago
@Deejaybenz12 Amen 🙏🏾 😂

SON_OF_MAN✨🇧🇪🇧🇪6 days ago
Ogun kill his generation

Akeem Moshood Abiola6 days ago
🤣🤣🤣🤣🤣
Related Videos
4:47
Sensitive content
VDM 8 ibos very much
RAZOR BLADE
326,837 views • 1 year ago
