Loading video...
Video Failed to Load
God punishhh nakupenda
219,953 views • 5 days ago •via X (Twitter)
31 Comments

Dead crowd Dead song Dead and useless artist🤮🤮🤮

Make wizkid sing at least 5 song from morayo nah shey nah only old glory song to be suck on 🤣🤣🤣🤣🤣

Nobody Dey sing 😭😭😭😭

Delete this rubbish now 🤣🤣🤣🤣🤣

Omo I like as CS disappoint u oo na once everybody tell u truth. 😂😂

Guy see reaction wey Dey move you 😂💔

E nor go better for you seh

????

Shame no catch u as u talk am??

😂 no matter how ona wan package gum body reach. He can not meet up again.

See as he dey force am 😂😂😂

The sound is porous and it seems they were dancing to one masquerade song in my hometown. I can only hear konkonkokonkon like a bell 🔔 Ajeh 😂😂😂😂

See as people Dey vibrate like say na mortuary then Dey lol 😂 a

Wetin be this?😂

Mugu 😭😂😂

Make he mute mic ist, to allow d crowd song ist😄😃😃😃

Wetin be yea yea ? 😭😭😭

this CS dey muzz me 😭😭😭😂

Delete dis nonsense 😂

If you look well you fit count people wey dey jump for this video 😅

My own be say why Wizkid crowd no reach Davido own the place was packed when Davido was performing this looks abit scanty

Ogun kill you

This is disgraceful

Why crowd no follow sing?

🔥 🔥

Nah this one you wan Compare to nakupenda

After yeiye them Dey cut video.. Why?

Omo una no get shame for una camp 😭😭

You can’t really measure the greatness of both songs over the other because both of them are great Both are crowd movers in and out of the country too Allow both exist!! Not everything has to be a competition

Omo😂😂

Who even start that comparison on the first place
Related Videos
Sensitive content
NAKUPENDA 🍑🍑🍑🔥🔥🔥🔥
#WorldPresident 🌎
119,891 views • 9 months ago
Sensitive content
annesine küfür eden kıza nakupenda samatta büyüsü
redditboi
187,276 views • 11 months ago

