Loading video...
Video Failed to Load
God sent😭😂
46,290 views • 1 year ago •via X (Twitter)
34 Comments

We are still waiting for killer bean part 2

Cash out

"When lasts did you treat malaria

A man gats chop 😹

Reason if a Dey go pharmacy a Dey Cary small money go , once they see big money for hand , you are dead 💔😂

My question now be say how kiss condom won take cure my headache 😂💔

Na so one pharmacist de do for my neighbor that time 😂

Nah two people Dey act nah one Dey fat the second Dey reduce

🤣 Na "slight headache" require all this one??

Headache be this wat if it was Cholera

Absolutely 👍🏾 sent … 😭

Wetin concern Kiss condom with headache 🤣🤣🤣

🤣🤣🤣

What’s the title of the song

That’s how most of them do actually

Na so dem dey do Aswear my side dem fess say…..”ahhhhh ja sikipofelosis be that if u no dey careful e fit turn to siskbrbsslisis and that go worse’ booom 10k meds cuz of small joint ache 🤕

This skit is 💯💯👌

Kiss for headache. Ohh chim 😭😂😂😂🤣

😂😂😂😂😂😂

You just expose them nigga

Una Dey try brrrr Best wishes

And you sell below cost price gon’ 😂

😂😂😂

Mtcheeew

the Kiss na for headache? 😂

Werey meji 😂😂

@orxsco this is you 😂😂😂

😅😅😅😅😅

If 4 people enter the shop e mean say my guy will go holiday in Dubai

So true

Werey 😹😹business strategy 😹😹

😂😂

E sharp 😂😂😂

This guy na don aswear 😆 🤣 😂
Related Videos
Sensitive content
My God o 😭😭😂😂😂😂😂
Bensouthofficial
124,605 views • 1 year ago
