Loading video...
Video Failed to Load
God will bless this lady for me😂
54,115 views • 6 months ago •via X (Twitter)
27 Comments

U get car way woman give simple offer like this man u no like??........ me, like l go start dey plan her wedding the next minute

I see you

Straight to the point simple

E no pass like that , talking stage Na for who get time

Even the geh wey dey do the content no fit do like this for real life. 😂😂😂😂

I wish say na so e be for real life life for no hard this one na content lol 😂

Some girls dey like this But na by connection 😂

But dem no dey this Nigeria ooo maybe dem dey outside

😂😅😂

Her type no reach 2 like this 😂😂

Na Jew man

Nobody hustle reach Nigerian girls

30+

Content sha

…when she’s 35 with 500 body counts (probably a kid at home) and wants to settle down sharp sharp.😂😂😂 Dey there make clothe wear you na.

Who else was expecting that gbam??

😂 😂 ma waste time

Where on earth can i find one

Simple

Thank you very much... And i can cook very well

That’s how they sound when they’re out there let’s start it. I’m still single. 😂

Ma woman no Dey X 😂

Gbam

Fininto!

🤣😂🤣

This gege na case 😥

Favor what ? Favoright ?
