Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Gold omo๐คฆโโ๏ธ๐
53,078 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

No one is even talking about the funny version of Asake lonely at the top๐คฃ๐คฃ

Na here we dey pack am bro

Add more position

๐ ๐ ๐คฃ "Add more what" position. Emma you don mad ๐, add more position for gold wey the SL don long reach like this, you wan make food go bankrupt ๐ ๐ ๐คฃ ๐คฃ ๐คฃ

Today na Ekรฉ ๐๐ญ๐

The skit sharp. Buh the ending for sweet when you enter park and from there the SL carry you reach your mama house for village

This is super creative! ๐ ๐ ๐

Before you add more position add 2 roundabout and 4 peeper snai if na ekel

Na so e do last week ooo ๐คฆ๐คฆ๐คฆ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Crazzzy way to make an Ad๐ฅ๐ฅ๐๐

Oboy Gold don dip ๐๐

The one wey off me nah to add more position ๐

today no be eke market day nha

Time shall tell ๐คฃ

Na that add more position burst my brain ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

TP Hit guyssss ๐๐๐๐๐๐

Jeff Dey learn work for where you Dey

See as the background sound just Dey sounding sweet

Sharp ad๐ฅ๐ฅ

Ema nothing you want tell me you na FX guy low key

Add more Wetin ๐๐

๐๐๐๐

Ur moni don enter second branch ๐๐คฃ๐

๐๐๐

Add more position lock in ๐คฃ

Buy d dip ๐

Frodd this one no be fraud o ๐คฆ๐ฟ Na you dem go finally use end forex trading ๐๐คฃ๐

Peak fooling๐ Eke!

add more indomie

Genuine leather

lol ๐

๐๐๐๐

My strategy GA God abeg ๐คฒ๐

Is today Eke ?? I say maa ask

Ajeh
รhnliche Videos
Sensitive content
๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ
ใใใใ
157,210 Aufrufe โข vor 1 Jahr
