Loading video...
Video Failed to Load
Good Evening 🌆
430,075 views • 5 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

overboard in 2026? you no deh hustle at all

It’s a different kind of flex when you build from nothing to something. Whatever the nigga is doing to make himself happy.. let him enjoy it

If Ekitipikin can make it in life... I will make it in life too by God's grace

Mayor come chop You don mature pass all this regbe regbe😂

You don leave bet for us Mayor,he no good like this oo after you don spoil life finish .

See as everywhere quiet.. nothing beats a serene neighborhood.. Working from home and during meetings, na that time condemn about go pass hitting iron or with their megaphone.

@Bukolacomfort04 See Wetin rich man dey use Kpai boredom Omo😭😭😔

I still prefer interlocking to stamp concrete

Mayor don finally comot hand for sporty No wonder e de fresh 😭😭😂

I used to follow you from scratch; your wins motivated me never to give up until God’s favour hit me strong. I won games, life was sweet to me. Now, money is not enough, but I believe God will do it for me again.

This big compound, for this same Abuja?

God way do am for you go do am for me and my brothers

I pray make I have a compound like this in the future… I tap from your glory 🙏

Good evening, minister of enjoyment, CEO of 701

Billionaire

@Toyostrings Money sweet abeg😭😭

You drove pass me sometime along maitama 😁

King Mayor, when you wan marry like this

@Ekitipikin i think say you talk Benz na rubbish where your BmW

Still dreaming and working towards on how to get to ur level nd even more than this May my dream ckmes through

Make Lagos agents no catch this space 😂😂

Which day I go get money like this 😭

You don park comot from Paradise Life Camp?

So na this estate mayor the stay

Nah only two places in Abuja dey get this kind of spacious compound and big buildings. It’s either Katampe extension and Wuye.

@justtoyyo See all those big houses.. VANITY.. make God do my own Vanity too soon.

This one just make money start dey buy all the toys wey he promise himself 😂😂 Keep living big man 💯

Mayor you nah like this Fran dey start o 😷🤧 So you no wan dey walk at all again???

You sha don use tipa tipa chop my data Mayor 😂

The peace of mind that comes with having an apartment you call your own,even if it's rented, God help me experience it soon as well.🙏🥺

I envy your growth boss…..up up way ❤️❤️✅

Live your best life

@StatsbyJordan Egbon your doings go far gan 😩🙌🙌🙌🔥🔥

How do this move in the specific direction you want?

More blessing
Related Videos
Sensitive content
Hi guys 👋👋 Good evening 🌆🌆 Dm me for cam fun #camgirl #liveshow #cammodel
@misstessbrown cam model
24,718 views • 1 month ago
