Loading video...
Video Failed to Load
Good morning. Everything na mindset o ๐
111,337 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

Normal people for this Nigeria no go reach 10

Chale you for take Ur tire and rims go mechanic cos eno straight

this guy go done dey one junction the craze by now ๐๐

@LowkeyMensah After Corona nothing feels normal on this continent

early bird energy today

Psychiatrist ward just reported a missing patient... Please report to area Police ๐๐๐

Person dey mad una call am mindset.. Make una continue shaaa

Him no lock him door as him enter na why the expectation never come ๐คฃ

High fever is not good oo hrrr ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This is another level of psycho๐๐

Faith

Even in his imagination, he chose a manual car ๐ค

๐๐๐๐

39/40 boys dey worry oo ๐คฃ๐คฃ

This ya rims no straight oo๐๐คฃ

This weed thing er ๐ฉ

I swear ๐

He dy drive like drunkard

Omo ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ego manifests ๐คทโโ๏ธ๐

This one don comot from mindset oooo ๐๐

This one na madness no be mindset ๐ค๐

๐๐๐๐๐

Thank you @withAlvin__ ๐๐ป Iโm the guy with the madness mindset ๐

E no go pass colos

May we all be great โ๐พ

๐๐๐ he get mind paaa

๐คฃ๐ settings

Make una hold this man make him no enter market

fake it until you become it

He don even high for club๐๐
