Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Good morning from Lagos 😭😭😭😂😂😂

415,914 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

53 Yorum

Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬 profil fotoğrafı
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬9 ay önce

I don see where dem beat pesin like this before and the beater ran away just like this. Only for the person that was beaten to catch the person recording them. Omo!!! E beat the Cameraman ehn😂😂😂😂

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

The camera man na weakling be that.

Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬 profil fotoğrafı
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬9 ay önce

Person Dey use clear eyes fight Agbero?

Whalex Ace🖤💎 profil fotoğrafı
Whalex Ace🖤💎9 ay önce

@ajs__noble I like wetin that first guy do, you should know when to stop and leave the scene after you don win fight 😂 No go stand there dey show power o

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

@ajs__noble He’s a smart fighter

Whalex Ace🖤💎 profil fotoğrafı
Whalex Ace🖤💎9 ay önce

@Allezamani @ajs__noble La n mo akikanju lojo ogun 😂😂

Whalex Ace🖤💎 profil fotoğrafı
Whalex Ace🖤💎9 ay önce

@ajs__noble I don’t understand some people after he use you wipe ground like that you still wan fight 😭😭😭😂

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

@ajs__noble Na confusion dey worry am

Obinna Irobinso profil fotoğrafı
Obinna Irobinso9 ay önce

Them don beat am so Tay e no know wetin e dey do again 😄

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

He confuse

Somto Okonkwo profil fotoğrafı
Somto Okonkwo9 ay önce

Chai and he beat em finish run. Na that one dey pain pass… No chance for revenge 😁

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

E dey pain my brother

Victor Onyibest profil fotoğrafı
Victor Onyibest9 ay önce

Wait! He was running to fight back?

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

He wants to meet his early grave

Verterex Properties 🏡 🚗 profil fotoğrafı
Verterex Properties 🏡 🚗9 ay önce

If you can survive in Lagos you can survive anywhere no worry

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

No 🧢

𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️ profil fotoğrafı
𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️9 ay önce

Everywhere don blur for him eyes🤣

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

Sharp sharp

𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️ profil fotoğrafı
𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️9 ay önce

🤣

Paresol profil fotoğrafı
Paresol9 ay önce

Jesus,why that guy dy jam am like that na

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

Maybe the guy really provoked him

Paresol profil fotoğrafı
Paresol9 ay önce

E no pass cult fight, abi money fight

Halcy Footy 🇦🇷🇪🇸 profil fotoğrafı
Halcy Footy 🇦🇷🇪🇸9 ay önce

And he still want to chase him.

De Freelancer 🇳🇬✈ profil fotoğrafı
De Freelancer 🇳🇬✈9 ay önce

That guy on gree is still booting o. The other guy just format his systems without installing drivers ans necessary plugins

Ajibola👀 profil fotoğrafı
Ajibola👀9 ay önce

See beating... Bala bluuuuu, bulabaaaa.. He still dy run after him, person wey don loose balance😂😂😂

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

The beating choke

Waggy ✞🏌️ profil fotoğrafı
Waggy ✞🏌️9 ay önce

This country Nawaoo

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

😂

Website Designer Nigeria profil fotoğrafı
Website Designer Nigeria9 ay önce

Everywhere just blurrrr for the guy

wigoroje of bini profil fotoğrafı
wigoroje of bini9 ay önce

If e dey alone na dia the pain go start...e go dey reason the moves nd punches wey he supose trow give he opponent

CHUKS 🍥 profil fotoğrafı
CHUKS 🍥9 ay önce

Ahhh

Mr_Rizz profil fotoğrafı
Mr_Rizz9 ay önce

Dem no tell am say who no chop bellefull no dey fight?

TruthAboutHappenings profil fotoğrafı
TruthAboutHappenings9 ay önce

Someone that hasn't eaten will engage in fight.

Chidi profil fotoğrafı
Chidi9 ay önce

No gree for anyone duke

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

No be me dem beat na

ChiNaZor profil fotoğrafı
ChiNaZor9 ay önce

God abeg oo😩😩

Vantablacc profil fotoğrafı
Vantablacc9 ay önce

Does anyone know the song in this video please 😭😭😭

CHIMEX D BEST/ANCESTRAL MEMORY profil fotoğrafı
CHIMEX D BEST/ANCESTRAL MEMORY9 ay önce

Omo guy c nodding Dis guy get many fighting techniques oo

Tudor Kmani profil fotoğrafı
Tudor Kmani9 ay önce

@Ayomi_luckiest

Abalo paul profil fotoğrafı
Abalo paul9 ay önce

Na ilasa be this 😂

Akannaya profil fotoğrafı
Akannaya9 ay önce

😂 😂 😂 But, where e still dey run go?

Substance Modeling & Casting Agency profil fotoğrafı
Substance Modeling & Casting Agency9 ay önce

This is so sad to watch. Omo, no be life we Dey fot Lagos sha. That looks like he suffered a concussion gan sef

OG swankie profil fotoğrafı
OG swankie9 ay önce

I no dey fit believe say if person fight and dem over power am e go still wan fight again but the ability to fight back no dey ever dey. I just realize one thing from this video. #Saynotofighting

O L A profil fotoğrafı
O L A9 ay önce

You go love Lagos o!!! 🤣

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

Olohun

K0KÖBuM✨ profil fotoğrafı
K0KÖBuM✨9 ay önce

@esegbona_luis Is he looking for who will k!ll him?

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa9 ay önce

@esegbona_luis He’s still confused what happened

K0KÖBuM✨ profil fotoğrafı
K0KÖBuM✨9 ay önce

@esegbona_luis Chai

BG👠CHRISTIAN WARRIOR PRINCESS🛐🪽✝️🗡️ profil fotoğrafı
BG👠CHRISTIAN WARRIOR PRINCESS🛐🪽✝️🗡️9 ay önce

Everywhere blurrrr🤣🤣🤣

A_Jay Black profil fotoğrafı
A_Jay Black9 ay önce

A typical Yoruba environment is made up of touts and street Urchins

Rico 👨‍💻✨ profil fotoğrafı
Rico 👨‍💻✨9 ay önce

My own is why is that guy wearing pink trousers😂

ARÁKÙNRIN ÌYÈLỌLÁ 👷🏡 profil fotoğrafı
ARÁKÙNRIN ÌYÈLỌLÁ 👷🏡9 ay önce

Eko akete! Early morning violence!

Emmy HighSpirit 😇 profil fotoğrafı
Emmy HighSpirit 😇9 ay önce

@boye4christ2006 Good morning 🌞

Benzer Videolar