Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Good Morning guys , Wishing us all a blessed week 🙏.
75,851 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Na this kain place Moore dey boom... e don dey close guys no dull am oooooo

We are booming today, I can hear the birds say so 😁😁😁😁😁

Anytime Moore go near nature like this, we dey always win. I dey come, make I go put 4k for my Sporty first.

BLESSINGS TODAY.

You jst dey chop life Make God run my own for me , e get places wey i wan touch down bfor i old

Omo 😔. God pls your prophet has said it and let it be so pls😭🙏

Peace and love from here uncle Moore 🥰 Stay bless forever insha Allah 🙏🏾💯

Chief once you don dey this kin location winning streak don set be that.. I active!!!

Ameen

Good morning boss.... We wish more ❤️🙏

Good morning

@KehindeKar905 💥🍻

Something Rwanda can give that Nigeria cannot give. Example 👆

Clearing our screen shot list this week ❤️🙏

Lmao i dey hear sound of birds. You go boom this week no worry 😂

Good Morning @officialmoore7 Pls let’s win today 🤕🙏🏾 Rent is due, daughter’s birthday and student resumption all this Month End God Abeg 🙏🏾🤲🏾

Amen and you too

@Vizzy4u001 Today will be productive

Amen boss man

Good morning the Moore

Good morning boss

Nice view bro

Na that bird place make you go Moore

Good morning I need ur help sir I really need it I want to pay my house house rent and na 100k remain any amount you can help me with I will appreciate sir @officialmoore7

Amen

@StatsbyJordan Blessed Moore

You wan set that draw for here

Time for you to enter that our forest don reach oooo we don too lose I beg🙏🏻🙏🏻🙏🏻 @officialmoore7

More don enter Bush more boom 💥💥 loading

Me Dey village see where offical Moore Dey taught we all lost togther 😞

And a happy one in peace with the family sir..

🖤

So bandit no Dey the country?? If na Nigeria tundeanut for don start to Dey post you say kidnap do carry you @officialmoore7
