Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Good morning my fans
360,021 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

@abazwhyllzz Alhaji Kolu in town 💔

Kolu sabi drive pass experts! But abeg chop food make we no lose this talent smiling 🥰💥❤️🙏

@abazwhyllzz Who are your fans on X?😄

But no jokes, I no fit enter motor wey Kolu go dey drive not to talk of when smoking weed and driving… it can never be me

see prson wey God give second chance

Person wey God give second chance

Good morning Egbon drive safe oo, we love. ❤️ KOLU D BiG DADDY 🫡

The the principalities we dey pray against be this 😂😂

Una sure say no be portable born kolu 😂 allegedly oo

still smoking with this hot body of yours

Abeg where road safety Dey this boy Dey abuse the road policy

@abazwhyllzz E reach your turn to smoke you start to the use gas spark

Upcoming prankster got shot on the scene

Wait this guy Dey really drive car ooo

😂😂

This Kolu no dey pity himself 👈🤣🤣

Who leaves kolu makes he day driver he self you have to go are find Driver oo

You be small pikin smoking

@abazwhyllzz Good morning

How far where we wan go

Kolu whala 😂😂😂

Kolu resemble bandit

Omo me no fit kiss that blunt from kolu o

You still dey smoke with your condition,you sha wan quick d*e 🤣

😂✌🏾

Why them dey allow this boy smoke again

Smoking and driving 🤦🏽♂️

iwo matun mo igbo light yato keeh😂😂

Katondawang🤣

Enjoy your life bro because is not easy to reach where you are!

Omo Werey
Похожие видео
Good morning Chicago Bears fans … my thoughts on the situation
kyle
1,618,131 просмотров • 2 лет назад

