Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Good morning
50,061 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

😂😂😂😂 omo be like say na real knock she give am😂😂

He fell for the trap,woman are not good people

🤣😂 the knock sound like bullet 🤣😂 this one no be skit at all 😂

The knock...... 😫

E kon be like say na me receive the knock. 😂

if u no go your papa house that day make I know wetin cause am. 😂

She this knock no con too much!!???🥹

oga go dey sound like rat wey door catch him tail

Its surprising how women find it normal to beat men but cry foul when they are treated to the same greatness

This is abuse and violence... Women are abusing men

😂 ahhhahhhhoooo’

Haaaha 😂🤣that knock na auto default 🤣

Omo the knock enter 🤣🤣 That zo zo for Yoruba na wa wo, wa wo 🤣🤣

@Okjames19, beware of fallacies

This video dey always crack me up 😂😂😂

😅

It's the knock for me

Justice for men

😂😂😂 See how she set trap for him

Bro sounds like .......... Iykyk

I was proud of him before 😂😂😂😂🤣

"Zoo ka gani" 😂😂😂😂😂

@BelloTbellz

The knock enter wahlai

Why be say na my head the knock hit Likedis 😂🤦♂️💔

😂😂😂😂 Pure wickedness. I hope the knock no create hole on his head

Which kin sound be that Bro turned to monkey😂😂

The knock enter 😂😂😂

@StreamviDL download this please

That knock said it all 😂😂😂😂

If I hear say @Dannyzuco00 pass this test 😂😂

@uglyicon_6ix 😂😂🤣

Women are not good people 😂😂😂😂😂
Ähnliche Videos
“Saying good morning is racist!” Good morning, everyone.
iamyesyouareno
294,240 Aufrufe • vor 2 Jahren
