Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Goodness gracious ☺️
16,365 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
19 Yorum

Big Mon Of Lagos 🥷2 ay önce
If you don't like eba you are missing alot 😋

Omotayo Roll-in-dollars2 ay önce
Eba to the world 😀😀😀

BOLA🦋🦋2 ay önce
😁

Omotayo Roll-in-dollars2 ay önce
How you dey 🤗🤗 Good morning

Ganew❤️&💡2 ay önce
Your matter don taya me

BOLA🦋🦋2 ay önce
Forgive me

Big Mon Of Lagos 🥷2 ay önce
How I like My eba >>>>>> soft🤤

BOLA🦋🦋2 ay önce
Twins 😁

Tosho2 ay önce
See as she dey do like jelly fish because of eba

BOLA🦋🦋2 ay önce
😂

Umoru Muraad2 ay önce
You and Eba 😭

BOLA🦋🦋2 ay önce
Make God help me

Edoman2 ay önce
You too like eba

BOLA🦋🦋2 ay önce
Make una help me 🥲😂

Kassim Isola (Chelsea UCL ⭐️⭐️)2 ay önce
Did you make the Eba on fire or you put it in the microwave? It look so smooth…

Victor-oghene🥶2 ay önce
I no deh like white eba.. nah WA oh

kamsi Pearl2 ay önce
What soup is this? 😭😭😭🤮

Ajíbọ́lá Mátànmí2 ay önce
Some people sabi tempt others ...

Ayur Kiran2 ay önce
Location pls

