Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Goodness gracious ☺️
16,365 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
19 Kommentare

Big Mon Of Lagos 🥷vor 2 Monaten
If you don't like eba you are missing alot 😋

Omotayo Roll-in-dollarsvor 2 Monaten
Eba to the world 😀😀😀

BOLA🦋🦋vor 2 Monaten
😁

Omotayo Roll-in-dollarsvor 2 Monaten
How you dey 🤗🤗 Good morning

Ganew❤️&💡vor 2 Monaten
Your matter don taya me

BOLA🦋🦋vor 2 Monaten
Forgive me

Big Mon Of Lagos 🥷vor 2 Monaten
How I like My eba >>>>>> soft🤤

BOLA🦋🦋vor 2 Monaten
Twins 😁

Toshovor 2 Monaten
See as she dey do like jelly fish because of eba

BOLA🦋🦋vor 2 Monaten
😂

Umoru Muraadvor 2 Monaten
You and Eba 😭

BOLA🦋🦋vor 2 Monaten
Make God help me

Edomanvor 2 Monaten
You too like eba

BOLA🦋🦋vor 2 Monaten
Make una help me 🥲😂

Kassim Isola (Chelsea UCL ⭐️⭐️)vor 2 Monaten
Did you make the Eba on fire or you put it in the microwave? It look so smooth…

Victor-oghene🥶vor 2 Monaten
I no deh like white eba.. nah WA oh

kamsi Pearlvor 2 Monaten
What soup is this? 😭😭😭🤮

Ajíbọ́lá Mátànmívor 2 Monaten
Some people sabi tempt others ...

Ayur Kiranvor 2 Monaten
Location pls

