正在加载视频...
视频加载失败
Goodnight. Cruel World.
28,530 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)
29 条评论

😹😹😹

Brentford don see mumu 🤣

Omo na to run am o😂😂😂

I wish I went through with it that day tbh.

Abeg o😂😂 Thank God you didn’t

All my millions 💔

No wins for you in October

Tell your coach to start palmer and Morgan rodgers next time if the want to win games 😂

it hurts

Oya talk about Arsenal to cope.

You go drag small backy?

because una loose world don day cruel😂😂

😂😂

omo

Omo how Chelsea go chop 3 goals

Very useless team 😂😂

You keh For here 😂

😂😂😂

loooooooong weekend ahead

Cheers up nna

Pain!!!🤣🤣🤣🤣

Chai see wetin Chelsea do man 💔✌️

You even get mind dey pour wine. Okan yin o ni bale. Make Motara no give you food o😂

Football is not easy

I am so happy

Just give your life to Christ because supporting Chelsea is the fastest way to self destruction 🤣🤣🤣

Just football bro take it easy on your self

Unlike my club, una no even get anything for fridge 🤣🤣

Chelshit😂😂
