Loading video...
Video Failed to Load
Goodnight Guys, Cooking Continues Tomorrow
48,570 views • 3 months ago •via X (Twitter)
29 Comments

Sweet dreams 😄

The time wey Kombo see say Messi no get anything

If low IQ people no dey, you go get fans soooo❓

Ronaldo fans go cry tire, dem go even begin wonder why everybody don dey sleep for bed with world cup trophy 🏆, Messi and yamal were sleeping on the bed with the trophy, while Ronalda dey sleep with Georgina for bed 😂😂

Ronaldo fans anytime they start banter with Messi fans 😂💔

Ronaldo has decided to recreate his own 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

If yoir GOAT doesn’t have this picture l, tgem Im sorry

Incase u are new here he his mad

All the cooking no sweet! These ones no dey pain us. But you see this Tears, the pain fresh 😂

Gettat 😂

Him don explain tire, tears up and down, lmao, Omo Messi really make people cry! Plus him own tears! Cry for me joor.

When the people you carry for head see or touch this

Ronaldo fans really need to be educated but sadly, you have to reduce your IQ to be able to educate them

Omo u don try abeg 😎

Messi not winning the World Cup really pained Kombo. Baba can’t sleep or eat without talking about CR7. Let the crying continues..

Na your goat have World Cup na you still Dey Explain true true e really pain you

The day u go stop cooking I will chase u in ur dream .hold that fraud and en fans neck Alaji baba Tunde

Let’s go, we meuve again tomorrow!

Lol nawa

Started from the button now we here. 🔥🏆💙❤️

thank you for your time

Good night kombo

Una no Sabi cook at all all of Una just mumu or one side dey push agenda wet no work

Nothing for you and chibuzor

who are you cooking this time around

Kombo rest na. You just dey find way to convince us, this one don comot from banter, this one na guilty conscience 😂😂

Omo Kombo u Dey give me excess joy 😂

This matter go long o

lol not cooking nah crying continue tomorrow 😹😹
