Loading video...
Video Failed to Load
Goodnight 😂😂❤️
37,372 views • 4 days ago •via X (Twitter)
38 Comments

@the_Lawrenz chop this one you just dey jump egbon 😂🫡✌🏾❤️❤️❤️

😂😂😂😂

I was just smiling seeing you recognized you asap 😁 I greet boss 🫡

I saw this part from Apple Music live 🤣

Really 😳😳😳😳😳. As how? 😂😂

That was when I made this tweet. You guys were in front of the camera. I couldn’t screen record. Apple was restricting it 🤣

Make I go rewatch am 😂😂😂😂

This Egbon just Dey live my dream 😂❤️💯🙏🏽🦍 I too love you seh💯❤️😂🙏🏽

@KYDO_BOY This song dey go well wit colos

I love you and your wife bro🦍💯❤️😂

😂❤️❤️❤️

My idolo replied me keh 😭😭😭😭 put some respect on my name❤️❤️❤️💯💯💯💯🦍🦍🦍🦍🦍🦍 make I go use this disturb my WhatsApp status first🍾🍾🍾🍾❤️❤️

I’m happy for you

Make I hear say I marry babe wey no be outsider too. Just imagine going to Burna Boy's concert with the loyl 😩🤲🏾

Happy couples 😍

@callmhepablo Burna Boy made ur night 😁

My peopleeeeee😍😍😍😍

2 guys loving each other wow

I even think say una wan kiss Mtcheew

The meme potential of this video is endless

I get opolopo pass all of them 🔥

Make you sha no head am o😂

Yall having the best time of your life’s

Me and my wife at Burna boy outside the country show one day🙏🏽💯❤️😂

@burnabee42 🐐🐐

You don buy private jet 😂😂😂😂😂

Valking borrowed me his own😂😂

Joy Dey bossu

Yu no fit love Burna pass this egbon❤️😂💯🦍

Kilode you want enter her mouth shuu

Oh yeh vuye

I attended this show o Alabi didn’t you see me😢🙂↕️

Vdm song😂

Ohhhhh I really love this couple🥰🥰🥰🥰❤️❤️❤️

No body enjoy reach two of una ❤️

😂

Good terms today enemy on matchday 😂😂

Nbl 😂

