Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Governor Ademola Adeleke dey drum and ogene too? 😂😂
288,344 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

He's a born chreub, that's a part of their growing. Instrument is their thing

Gov. Ademola is more of a full-blown David than Davido himself. 👌

This one go still dey dance in regret

Na Adeleke get this month

I too love this man, now i understand why davido loves him, David is also a drummer

They will be crying now.😁

This man get better entertainment talent pass him pikin.

The man is enjoying himself.

His mother is Igbo, one of his wives is Igbo, what do people expect?

People like @Bayo_Bilisi and @Chevchenko78 will see this and go and hit their head in their bathroom 😂😂😂😂

THATS THE IGBO BLOOD IN HIM.

Before you know it another 4 years go just pass 😂... Laslas na the dislike for APC make us support the dancing governor 😂😂

He's born and bred Cherubim pikin.

Baba love to make himself happy and I love that.

Nah he's good

The man na another talented by himself

Musically inclined its very obviously. Such a happy human being

Person wey dae speak Igbo fluently

My own be say e be like that man wey wear hat pour spit for this man head😂😂😂na why e dey clean hin head

Na em dey tom tom for island that year 🌝

This kind of breed comes once in 500 years..

Talent na water for that family 😂

D7 Governor go they cry now eh 😂😂

I no go lie em bad for rolls o.

Na this kin thin dey pain Monday okpobolo😂😂😂😂😂😂

He should just perform very well in his second term, he might have a shot at the presidency one day

Him mama na Igbo abi you no know

This man is Multi-talented 🤣

I am supporting tinubu because is a Yoruba man People still celebrate this Adeleke like he care for this country

That’s my Eket brother Desekere with him.

Happiness is why is making him healthy, living free and looking good 😂😂😂😂

Insulting my intelligence with the tag of "best governor" is what I will not take... Man is useless as a governor

@RundatraxMusic is the drummer playing with him

Tinubu a drug lord

So happy a man 💙💙
