正在加载视频...
视频加载失败
GRAMMY SONG❤️🔥
542,219 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

No be only Grammy

You go run mad this month 🙏Amen

Incoming hit

Broooo has to be the most lucky monkey 🙈

@Daddyzee02 All Nigerian guys to Carter Efe’s girlfriend: 😭😂

You wan first your helper win Grammy Abi you no wan chop again?

Carter don see babe wey tick all e boxes

This song go enter NO1 for Apple Music and spotify, who want bet

I go soon collect this cater babe just watch

@iamtaylorjasmin Cook 🔥🔥😂😂

Let's see if it actually gains grammy at the end of it all 😂

🔥🔥🔥🔥🔥.others go break ACL

Wizkid go dey beg you like this

Releasee it!!!

No be lie

@iamtaylorjasmin Werey so una no stream today why?

Wwwwwss.

the man with the upside down visor is the real grammy, he already won in life

If una later break up ehn,I go drag u ehn..

If you never collect American visa you no go rest Carter 😂

@iamtaylorjasmin Eh God! 🔥

Best Song Of The Year Already 🔥

Congratulations 🎉 But make e collect Awarwd for afro first

Heeeee God 🔥🔥🔥

LOWKEY THIS SONG SWEET PASS SOME PEOPLE RELATIONSHIP

#1🚀

@BIZAmOnEy 💯 the song will surely win Grammy

When is it dropping abeg?

Yeeeeeeee💥

😂😂😂😂

Number 1 🔥🔥🔥🔥🐊

