Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Green or red flag?
47,449 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Who ice cream and milkshakes help? Omo this nah dark green flag. Help me look for her social handle, I need this type of fine girl in my life make we gather dey drink 1759.

I am given green flag na woman she be! Correct Bebe no room for shame abeg... Guys this na street

She’s just having fun 🤩 Which one be green or red flag ni? E go shock you to know that she’s actually a sweet person.

@Tech_LTE Green actually

purple flag

Green flag for the STR, red flag for home

Na purple flag

@larrytee__ Algorithm mad😂

Is there any other flag available for this?

Red banner

Ah make I come dey fear una ?

@Tech_LTE This what I can do

Na Bar she suppose dey work.

Greennnnnn

@Tech_LTE This one na Chinese red flag o 😂

My spec ❤❤❤

Charlieeeeeee

Green flag please, such lady are romantic

Nor allow my mama see am ooo She don get gisting and drinking daughter in-law be that

Blue flag

Wahala

Straight up green flag she is fine, the way she drank it is inappropriate but she is real and she should not be judged based on how she drank it though, you just never know. But she is fine as hell.

@tobaG33 Red Canopy

I no get issue with am she go Dey save me stress to open another one. So na Green

Na dem dey real pass

Green

Nice

Don’t open if you no get mind

She nor even drink anything!

I love the fact that she's good at it

Green in d house 🏡

Yellow flag

Black flag

Na herself she dey deceive she did not even take a sip
Ähnliche Videos
Sensitive content
Green or Red Flag ????
valking ♔
35,664 Aufrufe • vor 1 Jahr

