正在加载视频...
视频加载失败
GROOVING GROOVING 🤣😭
88,173 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
34 条评论

Not bad,but I prefer this version😂

Made this clean piece for you. Congratulations big bro🔥❤️

Once your song pass this pawpaw test, just know say na hit 🔥🔥 I don convert my wife to OD fan. She deh chop the album pass me right now

Bro them need to dey pay Aki and Paw Paw for this country memes dey cry 😂💔

Grooving everywhere but one fan base dey claim den carry the album becos of top 1 Apple music chart

Aki and pawpaw don Dey live ahead of everybody 😂

This paw paw no go kpai person 😭😭😂😂

No excuses

Paw paw na the GOAT of nollywood abeg 🤣

This guy is forever a living Legend...King on every aspect mehn 😂

This pawpaw deserves an award wey they never give anybody before

I say nothing wey this pawpaw never act . Ajeh no be small grooving o I don laugh belle scatter

That slapping part off me GBIM 😂

We suppose get national public holiday for paw paw 😂😂😂

Omo pawpaw Dey GOATED 😂😂

This is goated 😂🙌

We suppose dey pay paw paw salary every month mehn

This video wan be lile say e go bi OFFICIAL video oh

ODUMO SEND ME THE VIDEO ABEG 😂

Hardest meme

😂😂😂

U and PAW PAW... 2 GOATS🤣🤣🤣

Whoever edited this video deserved an accolades, bravos 👋😅🤣

Layi wasabi underrated😔 @Odumodublvck_

E no get weytin paw paw never act

Wetin pawpaw and aki never do

I dey tell you😅

too smooth😂

Official video...

😂😂

Oh you know already

@RecordingAcad need nominate them

🤣😂😂

Guy😂😂😂😂
