Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
GTA [LARRYLANES REMIX] ⏳
59,793 просмотров • 13 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

ENTA U DON CRAZE 🤣🤣

@AdekunleN16384 Jesus 🔥🔥🔥😭drop am asap😭

He tap o make una drop this remix too make we chop am

You no dey rest That's why you no fit carry last

Keep it flowing broski 🔥

Lit already🤍

Dis Egbon no go kill person

When h dey drop this shiii Make we dey relate to am before December nah Larry

December jam 🔥👏🏻

Enta abeg carry me enter this music industry 🙏🙏🙏🥺

@seyi_vibez add more Energy to this GTA remix 🥵🔥🔁🐐

You sha wan help baba dundun make this e song sweet ,

Enta this one enter oo 😂🔥🔥

You add me for the remix naw 🤦🔥🔥🔥🔥✌️

@yourboybasito77 Omo werey ….. Enta anybody seh ❤️😂✨

gbedu

this guyy 🐐

I deh jeje omo Eko

Yiii 😤😭 bring ham rush rush 😭🫨

@yourboybasito77 Ahhh😹😹

@Horlahvibez TikTok people again 🤣🤣🤣🤣

Na dis beat u supposed give am

Agba producer ❤️

fire ❤️🔥🔥

@Unique6536 Abeg leave the original version for us no release this one 😭😭😭😅

Make muyeez Dey on am too 🙏🏻

ENTA

Ahhhh ooo tappp

Enta 🔥

U good no worry

@benkachiie Broooo 🔥🔥🔥🔥

ENTA your place first Dey

Rave parties go too scatter


