Loading video...
Video Failed to Load
Guess the animal!!!! (tough edition)
17,916 views • 3 months ago •via X (Twitter)
48 Comments

I would write “Iberian Lynx” then comfortably finish the food and drinks

wicked😆

Me that will write Porcupine till I finish all the food np one go get am

you go see better flogging😭

Me wey go write centipede or swan🤣

Fear God😁

If I play this game I'm sure they will struggle to get my animal 😆

🙄

I would write "Jaguar " And finish everything

just go start new life for yobe😂

I swear 🤣 😂

I swear I will write crayfish

@aramide78844070 can that be hard to get?😁

It’s going to be very hard my bro 😂😂 Or prawn

@aramide78844070 i think you are right just followed

How person go the write dog?

to make it simple ofc why are you yall this wicked😁😁

these are the most heartless comments i've seen😭😂👇

Just write orangutan and eat forever 😆

Wetin do dolphin or kangaroo

na why dem no fit involve you be this🤣

You don see me as betrayal Abi😂😂😂😂😂😂

big one 🤣

Why she Dey point the girl after she said Monitor lizard 😂

wetin do komodo dragon, lynx,sperm whale,sloth,quail…

None of them will ever guess Lama 🤣

that's an animal too??😳

Once I collect that marker write honey Berger there, food go finish nobody go think am. 🤣🤣🤣🤣

I go just write iguana sit down finish all the food brrr😂😂😂😂😂😂

I go just write anteaters 💯 Na to cross leg finish d food

i go just write “dinosaur “ go chop food finish 😤

Guy on black must be a GOAT 🐐 fr😂😂😂😂😂the amount of times he called goat

Na aardvark I go write I go too enjoy sha Dey see them Dey waste time 😂😂😂

What happened to anteater, honey badger, mongoose, moose and sloth

Bunch of olodos none could think out an animal that is hard to predict

Puppy nah animal

Na film dem de act 😂

What happens to writing Sloth 🦥

Then i will write POTO that big eyed animal

Mosquitoe na animal 🤣

Just write Kangaroo 🦘 and take the food home.

If I catch this game. Till I finish that food. None of una go get sm😂😂😂😂😂

Meat ode

Wetin do blue whale ...?

you wickeddd ehh🤣

Ant 🐜 ain’t no animal brah yall bugging

🤣just write opossum and the whole meal is yours including Bev

Bed bug 🐞 😂😂😂😂😂😂 I died

