Loading video...
Video Failed to Load
Guess the fruit name and eat
39 Comments

He knew that no one was going to guess that one๐คฃ๐คฃ

That first girl don belleful

Guy I swear ๐ ๐ ๐

It was at this point I knew that it was Game Over! ๐๐คฃ๐๐คฃ

Bro saw the fruit on the board and was like, yeah, game over๐คฃ๐คฃ๐ญ

Immediately I saw "honey dew" I new the game was over

Na this kind game I dey love

Swears

E too sure for that last guy ๐

Look of wicked person wey knw say dem no fit guess wetin him write ever ๐ญ๐๐

History as it they're still trying to guess the name of the last fruit

Omo the last guy wicked no be here o ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Honey dew keh ๐ Dem go guess till tomorrow morning nothing for them

@Vision_elec And it is saidโฆ the last guy still day chop till this day ๐

These games ๐ >>>>

Itโs too hilarious ๐

I never thought the guy can think of guava

The honey dew guy is a criminal ๐

My guys no dey invite me come this kind game, na always, โI believe we are all adults hereโ games they like.

Had fun watching this

As i see the honey Dew.. i stopped watching ๐๐๐

Dem no fit get tha honey dew shaaa

That ngga on Madrid shirt go dey carry las for hin class Aje.๐

I go like play this game

You can tho

This looks fun

The white shirt guy keep saying cucumber ๐ฅ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Very sweet game

How can I join the game?๐

Most of these folks are olodo... Zero last memory... Repeating what had already been said, that was pronounced wrong... smh

Na this game I wan play

@Abbietrends The last guy na bastard, he balance put fruit wey dem no fit guess easily. Balance Dey chow

The last guy should just calm down and eat They aren't getting that fruit๐

@realwolog I go just write bitter melon๐๐

I love this game. Ha they all forgot banana

I will just mention tomato, nobody will get it till I will finished the whole food

I feel like it would take awhile before anyone says "Honeydew" ๐ญ๐

This kind game na only the chicken and egg i go just focus on

This guy wicked, as him black, wicked, belle black, Liver black ๐ ๐๐

Guy if I Dey this game. The very first time wey I get chance I go just write Passion fruit. I go chop till I Dey vomit ๐ญ๐ญ
