Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Guess the number challenge with my 5 bad friends 😂🥓🔥
369,791 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
23 Yorum

lababy 😈3 gün önce
Make I guess,me wey never chop ,una really no dey make way for poor people at all

agogo3 gün önce
Who be dis man 😂

∆kiπ✍🏾3 gün önce
See how them pieces cow head

ELEGA OF ARAROMI3 gün önce
Kilode

BUKOLA 💣3 gün önce
Na this kind setting I suppose Dey

Sheffy man3 gün önce
Jii 🪖

ADUFE 😎3 gün önce
You no call me nau 😭😂😂🙆🏾♂️

Oil money3 gün önce
So you don find 5 bad friends 🫵🤪

VICTONY3 gün önce
Omo know day play again o

Never Say Never 007 TV3 gün önce
❤️❤️❤️❤️

Faith3 gün önce
See wicked enjoyment, make meself flex like this na O God

Chubby Alonso3 gün önce
@e_b_o_w come see this one 😂

Stay Real 🎖️🪖3 gün önce
This your brother nah giran o😂

Chlooe🌙3 gün önce
eating animal head with bare hands in a crowd of friends is the most unbothered energy ive seen all week

#t@g..3 gün önce
Una dey para ooo

Zizzy3 gün önce
Guys 😂😂🔥

fatiha3 gün önce
Lol 😂

Jeje Funds3 gün önce
Funny muller no go kill me 😂

Officialkenteezy3 gün önce
😂

Sapicon3 gün önce
33³3343333333333³3y0pf0

Alade Jamiu3 gün önce
Guy😪

biggest_world_music3 gün önce
Uhh this thing dey sweet me o who I won meet like this I won joinnnn 😣🤔🤔

Solomony3 gün önce
Jii 🔥 😹
