Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Guess the state? 😂
35 Kommentare

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

😂

He no go pass Hausa people 😂

I think say nah prime o

Clear road for Optimus Keks

Kano is never beating the allegations

This one don pack all the light wey dey at the end of tunnel put for KEKE

Hausa boys Dey always vex overdecorate

Has to be India 🇮🇳 😅😅😅

He no fit pass kogi people

Ibadan

Ontop Wetin no fit go from Kwara to Ogun state

E no fit pass Enugu, Imo, Anambra, Abia, Ebonyi ( na the aboki of igboland be that)

Kaduna people

Cross river

Na only Ebonyi state people fit do this 😂

The money wei e don spend for this upgrade go fit buy Toyota Yaris 😂

It can only be Aba o😂😂😂

Why is federal road safety not dealing with this guys that use dangerous lighting on our roads ? This lights are so bad , they can affect your vision in the night when looking at them

I know it’s a fire-truck…I just can’t prove it.

Bro, forget the background music Mostly na hausa day pull out like this 😂

E no fit pass Igbo people 😂

Make him just go dey price another napep battery oh

Calabar and akwa ibom with a little touch of Abakaliki

If no be Aboki, then na Ebonyi state

E no fit pass Ebonyi people

E no hard to know Ebonyi people 😹😹😹

Na red Rangers get this keke

Kastina

It has to be Enonyi

Ebonyi state 🤣🤣🤣 That state and colours eh

No be Optimus Prime bee this?

EKITI and am heavy on that nothing anybody wan tell me civilization dey 1901 before almagamation for that state 😂😂

I been thinking sey na power rangers wan activate their power o

When no be ambulance ? 🤦♂️ All these okpa boys never cease to muse me
