Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Guy I no see this one coming 😳😳😭
23,333 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

Omo e go far oh😂...two seconds Baba don turn Drogon

Bro this is brutal

Where your craze stop na another man starting point 🤣

Omor pple dey this world ooo, for small fight wey no reach anywhere

That guy na zuko

I no see am at all 😭

Someone must've said "DRACARYS!"

Wait...... bro literally did that? 😰😆

The guy na fire nation

Even Merlin dragon 🐲 dey learn work

Always the low quality videos

Omo I no expect ham oo😂😭

he spat fire on his opps 😂

He brought the Dracarys 🔥 in him

Whattttttttt😂😂😂😂😂😂

Thats just flame breathing

Omo eh done damage that guy eye

Ahh wetin be this

Rebound wey mentttt

Omo the guy cooked him

Guy lol

Watin be this?

Omo 😂

Didn't expect the fire

Omo, na merlin be this one 😄

Low quality video 😂

Low quality videos

Omo 😹

He go carry fuel for mouth

E enter oo 😂

😂😂😂

Dracarys😅

Gwadd😭😭😭😭

Small stick o, nai Baba turn Dragon of the West (General Iroh)
