Loading video...
Video Failed to Load
Guy no be volleyball nau ffs. 🤦♂️
67 Comments

This fools go come beat you 1-0 or 2-1 e Dey vex me

E tire me bro.

Why are you surprised it’s the same shit rinse and repeat, if you are not careful you are going to lose and the fuck ass rat will celebrate every goal like it’s a World Cup winning goal

He literally almost won me Game ended 3 2

Una 2 just Dey play rubbish 😂😭

Ok 👍

I feel this particular guy is just clearing the ball to avoid mistakes No volleyball in this

Na you play am full 90mins?

I dey talk based on the video oga 😂 no dey pour spit on me If e reach your turn no clear ball make defender do mistake 😂

@therealsime0n Especially if network no good

@therealsime0n Exactly 😂

You sef no even get gaming IQ see chance wey you suppose cut defender You dey run through pass 🤦🏾♂️

No be lie Albert Einstein of efootball. 👍

Una too no good 🤣

I pity you faka Ask about me.

Make vozinha Dey get 9 saves 🤦♂️

Clearly script lol.

I hate people playing like this Atleast make him touch ball for back na

There’s no fun in this. I no fit dey play game make people no dey stadium or make commentary no dey. All of this just because you want to enter division 1, The game is gone.

Na you be that.

@DennisOluwapel5 😂

@DennisOluwapel5 “All because” Cause them tell am say I dey grind Div.

When I know say your players better pass my own, de play

Omo see pressure defending 😂

I no know why he dey rush. Making me now to rush

😭😭😭😭

The game don tire me.

Your formation abeg?

😭😭

bruh they're so annoying 😂 and that's how they will be playing rubbish and manage to score 1 then you will be struggling to win I hate playing against all those bots

E be like say una don forget say there is different type of play style

I don forget say “volleyball” also came out with overload this 27.

Like say “long ball” no Dey part of playin style Let him people play how Dey feel is the best for them no Dey complain

See chances wey you for fit convert, the system don drag sneijder go back change him movement route 😂… this game and script

Ur not good sef

When did I mention I was?

Sorry mis Fb pls

Brooooo allow people okay whatever playstyle or pattern fits them... The complains from you guys is becoming too much.. it's a game of diverse strategy and play style.. people should play as they see for.. if you hate it stop playing.. kaput

Block me now 👍 Or I will block you later.

As per who are you... Do the honours your self bro block me lol

@ThisisBlueInk 😂😂😂

When a player takes "clear the ball in a pinch" serious.

This is the lamest video I’ve ever watched.

Bad guy

Allow ball rest for ur leg too ,using Lbc? I guess so

You sef come dey do through pass and inshallah

On to goal Make I turn cross back to my keeper nau.

Na by luck I de see win from people that play like this

🤣😂😂

😂😂😂

i lost like 3 b2b 1 nil yesterday and na this kind playstyle everybody dey use

Everyone wants to win I understand them But it’s the fact that the game makes it so easy for them.

Is thisb from the new screen record feature by efootball l?

No My game screen record.

You're on smart assist guy 😂

Ok

You go ball....I wan check something. Make I send code

The most annoying thing is that it is effective like too effective 😑

They do this and still win games with it So they’ll never probably stop.

Konami needs to nerf this shit before the SA filter if SA user use this against you are most likely going to lose that match lofted pass with SA is just unstoppable I am never leaving same setting as mine never at least it's not that common here It's SA users game plan 😂

You no sabi the kind network battles the guy Dey face sha

You no get network you no go play ai? Or why do you think ai PvP was created in the first place. And it wasn’t network

@_justkore You no wan make e collect Califiori

@_justkore No be from me he go collect point sha.

@nonarchivee 😂😂😂if you see as I Dey manage 2 bar play haram ball just to get these free cards

even you sef dey do am 😂

Who doesn’t clear the ball?
