Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Guy shut up nah 😂😭
35,056 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 17

Vokal Being1 месяц назад
No cut that guy off.

Aiqay1 месяц назад
Alaye i no choose anybody 🤣🤣🤣make both of una getat

Iykemanny1 месяц назад
Hold that guy tight

Andy_Madeit💯💪1 месяц назад
He don cast everything 😂😂

🦍 GIANT 🦍1 месяц назад
Abeg plug me to the person that made this couch.

Chidi Okoene1 месяц назад
Je know am😹😹

Gray Man🦍🫥1 месяц назад
Werey don cast everything 🤣🤣🤣

Brother Benard1 месяц назад
Bro shut tha fuckup right fucking now !!!

Reflex 🇧🇪1 месяц назад
Nah wetin sup here! 😹

Jamiu1 месяц назад
I no vex ooo , she no tell me ni o 😹

@rEaL_aJsTaR.1 месяц назад
The way bruh dey pass the e no go beter you mehn 😂 Na wetin fem dey call 1, 2, 1, 2 be dat 😂😂

Lucas Bassey1 месяц назад
Abeg na bad thing the guy do? Keep all this secret from the guy

THE REAL DAKA1 месяц назад
Guy 😂

Dtreme1 месяц назад
😂😂😂😭😭😹😹😹

Kola of 30bg1 месяц назад
My boss let me be ur boy I can act as well

TheKuns1 месяц назад
😂😂😂

Madoti Ademola1 месяц назад
😂😂😂
