Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Guy tf 😭😂😂😂
829,479 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
53 Yorum

why dem wear Chelsea jersey ?😡😡😡

😂

It’s always the Chelsea fans

😂

Why dem dey wear Chelsea jersey 😢😭😂😂😂😂

😂

That lamidi Dey vex me ehn

Na confirm didirin

Nah so Chelsea supporters dey mumu

😭 if they catch you 😂

This people should not reach X . Don’t combine this ones to the people we have here already

😂 😑

What do they call them again self Mumu or Didirin Association?

Didirin o ānd e fit then 😭

No provoke me this night abeg 🤣🤣🤣

No ves 😂

Mumu disciples 😂😅

@ClefRashhEFB 😂

This dude and he’s dindinrin squad

This one usele33 gan 😭

@seunsmit_ Gawwwd😭😭😭 I think the owner of this association sincerely wants to tarnish Chelsea image

@poorboy4pf i’m so angry, if i was beside him i’d have slapped that his head😭

Is he retarded?

Na didirin(slow)😂

Same guy????

Lasun sef na werey 😂

The Egbon no well 😂

@seunsmit_ And I also bought this jersey o😭😭😭😭 God go pvnish that nigga

Omor why be say na midnight i dey see these kind videos

Banger boy

I dey learn from you 🥹🥹

@poorboy4pf are they okay at all?😭😭😂

The guy follow them run😭😂

They really need to play that song.😂😂

😂

Person wey suppose swallow the chicken

Na didirin na 😂 😭

Didinrin no suppose reach food na

Dem mumu

Like mad 😭

Lamidi deserve Balon d’or for didirin😭

The Chelsea jersey is my only concern here😭😭😭

Oponu squad 😭

@almostnella Lmao 😭

May our child not mumu like this o

Amen 😂

This guy no de part of them, he de disguise 😂

@temmy_985 help me nention the rest😭

Ambassador of association àwọn dindinrin 🤣😂

😆

@2stevenmoses4 😆

Mumu oshi.

Dem blues

