Loading video...
Video Failed to Load
Guy wtf is even this😭😭😭😭😭😭😭😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
257,431 views • 1 month ago •via X (Twitter)
40 Comments

If I Dey there I for talk lekete 😂😂😂

Sorry

KILONSHELE😹😹😹😹😹

Na that statement off me pass😭😭😭😭🤣

guyyyy, as the woman hear transport go de sorted, she as she scream amen 😂😂😂😭

🤣🤣🤣

The woman wey dey chop ponmo naim off me pass 😭😭

Make driver raise hin two hands shout 700 hallelujah as how make e leave steering for Holy Spirit 😂😂😭

Those 2 women spirit don come down from the bus already

She no believe Wetin she Dey hear

Tf!!! Nigerians are mad people!! Say make driver lift up him hands shout hallelujah!!😂😂😂 Not the woman saying her kids are still small😂😂

Why mama con look like chipmunk 😂😂😂

Lmao

My belle😭

The violent taketh by force!

The guy shock and shout kiloshele 😭😅

😭😭😭

Guy I Dey die😭😭

wtf 😭😂

😭😭🤣

The guy wan mad 😭😂

Make driver wan kill them make he raise hand start to dey shout hallelujah 😂😂

My belle wan burst oo 😅😂

What's he saying please

Ah don laugh taya 🤣🤣

🤣🤣

Guy, I say the day wey I come across this guy for tiktok, I enter ein profile use like 45 mins. Walahi 😂😂😂😂 I just dey laugh 😂

Line by line kor 😭😂. Ole.

The three people in the front seat, their mind no touch ground. 😂😂

That woman way dey chop puff puff dey kpa mi 😂😂

@Beejay_0822 Omo na weyree full this country.

For this country, just get data 😊

Bro 😂😭

“Kpomo feeh jabo lenu mi” 😂😂😂

😂😂😂

he say make driver leave stering for GOD

wtf 😭😭😭😂

😭😭😭

The guy don hack the bus preaching method

Freedom of expression..😂 The guy don turn pastor Remote 2.0 for TikTok
Related Videos
Guys come this side 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
®️ E L E
30,610 views • 1 year ago
