Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Guy youโre making sense,no capping ๐๐ซฉ๐
10,615 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
41 Kommentare

This happens to men too. I am a man and I can tell you that this is my current situation. ๐I have a girl rn. She loves me very much. More than I even expected. And I'm just catching on. But I won't take her for granted. I'll manage till I love her back the same!

๐๐๐๐

Egbon why u dey laugh me naw๐๐

You go cry no worry ๐

Cry? Why??? ๐

too much of option is no option๐

My werey ex did something like this, the first day she came to my place she said her ex get car that where's my bike. Na instantly I carry her reach there say I no get any of the two that if na wetin she find inside relationship be that make she go meet her ex ooo, werey omo

Chaiiii ๐

I asked her "where is the weirdest place she had sex" the werey dey talk say na inside her ex car, meanwhile that one sef no get bike not to talk of car. Na when she go do her hookup meet person wey bang her inside car. Aiye awon girls yen ti baje

Oti cast! ๐

Ajeh ๐ Fb

Their taste has been over raised, making it a problem for whoever cannot give them such lifestyleโฆ

โAye wan baje niiโ ๐๐๐

Wetin concern Eleyele for here?

Meanwhile, dem comot d overhyped relationship bcos the ex life don spoil. He don spend money finish to impress girls so dem Dey look for d next victim. The ex fit sharply chop 70m buy car get nice apartment and lavish the money on them in 5 months and after money finish she comot

U will use your life to prove love ๐ญ๐๐๐

If you know what's good for you as a man.. watch this video.

That's an advantage arranged marriage has over lovey dovey, no comparison, what the guy meet he'll take it, what the lady meet she'll take it, cause there's nothing to compare too, clean slate

This is why men date younger, inexperienced women

that one na unintentional exploration

Heโs absolutely spot on ;)

I feel guilty

View onces experience lolz ๐

Exploration is not her fault now.

Crazy facccccccccct๐ฅ

Real.

@SimpsonShola

Na the way the guy dey talk am dey make me laugh๐

Me do pass myself ๐๐คฃ

How market con be now ๐

You donโt understand me? What am trying to say is why will I try to satisfy a woman I Dey craze

Ajeh fact

This guy mumu ehhh

Sagamu as how Why my hometown?๐ฉ

@_EngrUsman

๐ญ๐ญ๐๐ ma wa Omo to le twerk kiri ๐คฃoju eh mabo

Menn....u make sense

Naso e be for yahoo toon

That's why they use the term "can you afford me"... and the likes. If you're not well above her ex you can't manage her..

Finish man ๐

Right on point ๐ฏ my brother
