正在加载视频...
视频加载失败
Guys, do you think she refunded that money? 👀
35 条评论

The wey she pursed before saying the amount… you should know that’s LAMBA

Would you support Trump's new "US Sovereign Wealth Fund" being involved in the purchase Tikok?

I can swear with my Landlord's 2nd Daughter... She didn't receive/refund nothing 😂😂

😂😂

give this girl some flowers 🌺

Everything she said smells of lies especially the 1.5M part. Ask her account balance now, na 26k dey inside her Opay.

On top my money. It will not be well with me keh shey if e no well with me I go fit credit u 1.5m?

Any girl way they talk this “Sope purr” na very big red flag🚩

So guys dy wey dy send 1.5meter for thanks for coming without asking.... Sope Purr indeed

150k na him you add another Zero put, I do mistake send you 150k instead of 15k, and you say na 1.5M Where I want see am

Person send you money u dey say it's not worth appreciating. Like say e easy to give out. Now u refund u wan cry... D story self no clear if u really refund. Una gender wey like money

She lie😒 That money no reach 200k

Whenever a woman start lying it is obvious

But wetin I do bad, why the girl come dey swear for me

The two of them are mad! That is one of those stupid guys making lazy girls look down on struggling guys and calling them broke or stingy

1.5 million 😂😂😂😂 “Thanks for coming” 😂😂😂

She fine sha

I just dey see lamba on this app today. Make una dey take am easy on me na.

Omo 1.5M for thanks for coming .. people really get money 💴.. ontop you want one night stand …

Is it her money?

She's here with her lies. For clearance sake, she didn't refund my money till today

Of course! That’s if she truthfully returned it though

This one na spontaneous lie, no cap. If i believe her, make i bend. 9ja girls wey like moni like fish like water.

Na lie jare. You weh dey give for peanut you see 1.5m you dey yanga. Lies from the pit of hell.

My other name na victor make una no mind her I chop am that night she no refund 😂

If this story is real, I can bet that she didn't refund the money and she actually did the do.

Na lie go kee you… for that 1.5M

I swear that if the transfer was true eeeeh this girl that I'm seeing will stay straight one week until the guy will ask her to go home and the big fool will always become money miss good to spend on a lady oo but not like this naaaa ..

Big lie

Victor life go too better 😂

Why must it be Victor

Sex sex sex, there are more interesting things to talk about..

No b rukky b this Werey say na 1.5M

Lamba 😁

There is a lie here It’s either the money is not up to 1.5million or you did NOT refund (meaning you follow am go house)
相关视频
Sensitive content
‼️INSANE‼️ This guy just legally robbed Elon Musk! 👀 Honestly man this was pretty genius, what do you guys think about the new X Money! 👇🏼
Ian Heinisch
367,048 次观看 • 3 个月前
Sensitive content
John Doe did so well that I couldn't help myself, so here is Femboy Nicole Demara... What do you guys think?👀
Kaien💿
138,736 次观看 • 24 天前

