Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Guys see technique ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
37 Kommentare

This agogo guy he Dey ball pass

You know am ?

Just on TikTok Minimsaah mostly talks about him buh I have seen his clips

Agogo๐this be Kaneshie north school park Agogo be proper baller oo

Agogo dier correct player oooo

walahi if this ball score like nobody go sleep for the area inside herh๐๐

Talent dey Ghana oooo lol ๐

I know am wey I get ein number saf.

@dirbyh_ii Correct player oo has everything but needs to know when to be serious ..

you people erh ๐, somethings dey nice you o lol technique wey the ball no dey on target nor reach the 6 yards box.. this be why everyone dey talk say he be baller but no better club pick am up.. football be package no be only dribbles and kech3

Ebi ur name oo ..Abeg check minimssah on TikTok ugo see more of ein videos

@kaytashion_ But this be normal ooo

No be Agogo that?

Agogo ankasa he be baller

Cyril, you be footballer and a pundit oo. Whatโs the technique in this? If you want a curved ball, just wrap your feet around the ball and it will spin. Technique b3n so nie?๐๐๐ Cyril M3ny3 saaa๐๐๐. Say puuuuulllll

Boss he dey my area oo,we dey play ball for darkuma..

That bi boy agogo He Dey like dey play for ball inside too much

Cleary Agogo never played football? Some of your reaction are really funny

He Dey play ball waaaaa ,his name be Agogo Check him out on tittok

Nipa nuh gyimie you won't tell him the truth ooh. Them do am agogo saa nah ogyimie. We see better players way them be skillful pass am but them all dey zongo inside. As he start dey play this rubbish way better teams come in body. He go play gutter to gutter ball saa ๐๐๐

Ei

Proper baller ๐ฅ

Agogo be beast of a footballer oooo

Ahh masa

Which EPL team Agogo go start for.

Them see match den dem dey fumble

This is Agogo and today sef he go either come play for Apenkwa or maybe Darkuman cable park

๐๐๐๐

The name be agogo

Bring him to me!!! ๐๐๐

๐ ๐ ๐

Not Agogo be this

Wei , who go make impressed with this one. ๐ wey agent wey scout

This is Kaneshie North Park.... anaa

@HeartsOfOakGH please do wild and get agogo na he be baller

Agogo that , a kid in my neighbourhood

Agogo be baller

