Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Guys see technique 🔥🔥🔥

81,822 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля Larry
Larry2 месяцев назад

This agogo guy he Dey ball pass

Фото профиля Agogo
Agogo2 месяцев назад

You know am ?

Фото профиля Larry
Larry2 месяцев назад

Just on TikTok Minimsaah mostly talks about him buh I have seen his clips

Фото профиля Mr Phil Ghana 🇬🇭
Mr Phil Ghana 🇬🇭2 месяцев назад

Agogo😂this be Kaneshie north school park Agogo be proper baller oo

Фото профиля Leo CULU Moh DON BN 69 Miami🇬🇭🇦🇷 𓃵 🫶🏽🌝💛
Leo CULU Moh DON BN 69 Miami🇬🇭🇦🇷 𓃵 🫶🏽🌝💛2 месяцев назад

Agogo dier correct player oooo

Фото профиля YAK🥷
YAK🥷2 месяцев назад

walahi if this ball score like nobody go sleep for the area inside herh😂😂

Фото профиля AKUVITV
AKUVITV2 месяцев назад

Talent dey Ghana oooo lol 😂

Фото профиля Birch ♠️
Birch ♠️2 месяцев назад

I know am wey I get ein number saf.

Фото профиля manlikemrpee
manlikemrpee2 месяцев назад

@dirbyh_ii Correct player oo has everything but needs to know when to be serious ..

Фото профиля Ugly Man
Ugly Man2 месяцев назад

you people erh 😂, somethings dey nice you o lol technique wey the ball no dey on target nor reach the 6 yards box.. this be why everyone dey talk say he be baller but no better club pick am up.. football be package no be only dribbles and kech3

Фото профиля kocaine💉
kocaine💉2 месяцев назад

Ebi ur name oo ..Abeg check minimssah on TikTok ugo see more of ein videos

Фото профиля TuTuTulip
TuTuTulip2 месяцев назад

@kaytashion_ But this be normal ooo

Фото профиля One Random Follower
One Random Follower2 месяцев назад

No be Agogo that?

Фото профиля Cornellbyk
Cornellbyk2 месяцев назад

Agogo ankasa he be baller

Фото профиля KOBE
KOBE2 месяцев назад

Cyril, you be footballer and a pundit oo. What’s the technique in this? If you want a curved ball, just wrap your feet around the ball and it will spin. Technique b3n so nie?😂😂😂 Cyril M3ny3 saaa😂😂😂. Say puuuuulllll

Фото профиля Ernest Deyder
Ernest Deyder2 месяцев назад

Boss he dey my area oo,we dey play ball for darkuma..

Фото профиля Skaly Yakz
Skaly Yakz2 месяцев назад

That bi boy agogo He Dey like dey play for ball inside too much

Фото профиля Mallon
Mallon2 месяцев назад

Cleary Agogo never played football? Some of your reaction are really funny

Фото профиля Breakforth
Breakforth2 месяцев назад

He Dey play ball waaaaa ,his name be Agogo Check him out on tittok

Фото профиля NOKO Y3L3
NOKO Y3L32 месяцев назад

Nipa nuh gyimie you won't tell him the truth ooh. Them do am agogo saa nah ogyimie. We see better players way them be skillful pass am but them all dey zongo inside. As he start dey play this rubbish way better teams come in body. He go play gutter to gutter ball saa 😂😂😂

Фото профиля Big El 🏝️
Big El 🏝️2 месяцев назад

Ei

Фото профиля KAYBLACK SZN.
KAYBLACK SZN.2 месяцев назад

Proper baller 🔥

Фото профиля 𝓐𝓻𝓲𝓮𝓼♈༒︎
𝓐𝓻𝓲𝓮𝓼♈༒︎2 месяцев назад

Agogo be beast of a footballer oooo

Фото профиля Donn
Donn2 месяцев назад

Ahh masa

Фото профиля Scott Parker
Scott Parker2 месяцев назад

Which EPL team Agogo go start for.

Фото профиля kAkYere Me
kAkYere Me2 месяцев назад

Them see match den dem dey fumble

Фото профиля Strive Hardd✞🤲🏾
Strive Hardd✞🤲🏾2 месяцев назад

This is Agogo and today sef he go either come play for Apenkwa or maybe Darkuman cable park

Фото профиля DannyDey4U🇬🇭
DannyDey4U🇬🇭2 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля King stiga
King stiga2 месяцев назад

The name be agogo

Фото профиля Coach Adin
Coach Adin2 месяцев назад

Bring him to me!!! 😂😂😂

Фото профиля Modernrow Gaming & Computer HUB
Modernrow Gaming & Computer HUB2 месяцев назад

😅😅😅

Фото профиля RichLing
RichLing2 месяцев назад

Not Agogo be this

Фото профиля SCÖURGẸ GḤ
SCÖURGẸ GḤ2 месяцев назад

Wei , who go make impressed with this one. 😆 wey agent wey scout

Фото профиля rexford collier
rexford collier2 месяцев назад

This is Kaneshie North Park.... anaa

Фото профиля Nana Yaw Atm
Nana Yaw Atm2 месяцев назад

@HeartsOfOakGH please do wild and get agogo na he be baller

Фото профиля kantrymilk🇦🇷🇺🇸🇬🇭
kantrymilk🇦🇷🇺🇸🇬🇭2 месяцев назад

Agogo that , a kid in my neighbourhood

Фото профиля QUOPHI MAKONKO JUNIOR
QUOPHI MAKONKO JUNIOR2 месяцев назад

Agogo be baller

Похожие видео