Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Guys should I go back to her 😏
24,385 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
74 Yorum

Tell her make she do 360 I want check something

Okay 😂

Lmao 😂

Small bad character...you run No be so oo

Na so o 😂

Don’t bro Share me her number make I help u cvrse her

Send the curse make I forward am 😂

U no trust me? Share number na

😂

Don’t listen Been there - never true

Emma another plan don dey ground for you oo

Which plan 😂

Hmmm 😏

Watin

Me self nah Emma nah

Shift 😂

Naaah it ain’t worth it

Thank you 😂

No go back joor She don belong to ceaser

Dey go Nothing dey outside

@Sammyporsche17 Ok boss 😂

Forgive her

Never 😂

Go oo nothing dey outside

😂

Wait fess, she get nyansh She go still beg again 😂

😂

No

Abeg wait first oo, wetin bad character be that? 🤔😂

😂

@justinenantale2 No don’t

Na because of your mouth He never come back

Thank you 😂

😂😂

Forgive and forget

Yes

No

Go back o nothing dey street

I can’t 😂 pride level still Dey 💯

Don't take her back move on

Thanks 😂

Make she turn first before we decide. Emma don’t go yet.

Abi 🤔

Okay, I’ll think about it

You wan think on my behalf

Yes, I wan help you think

Okay boss 😂

No bro 😎

Don't go back

Na why I like you be this 😂

But Emma you no too try

Watin I do 😂

No

Ok boss

Don't go back oo This one no be advice na warning ⚠️

Ok boss

Wait…lemme think

Think fast 😂

Oya go back weery

Never 😂

Na most

Riri will never beg lol

Who be Riri

The person you posted

👀

Omo

Watin

Go back and help her change😔

Ok momma 😂

I hope it's not my own Emmanuel sha

Shift first 😂

Do you eat what you've already vomited?

Run back to her

@MverPila17835 Never 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
throwback to the gold bikini, i should go back to this look sometime 😳
buttmutt🐾
21,016 görüntüleme • 2 ay önce
