ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Guys,is this true?๐
177,018 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
10 ๆก่ฏ่ฎบ

Na lie oo๐๐ญ Another guy dey wey fit afford double of that. Girl wey go like you, go like you๐

Hmmmm๐

make asherkine no see this babe o๐

I pity una life. You want to use money to make a woman love you and not leave you? You will pay to learn lesson.

After smiling like this she will enter her WhatsApp and text the other guy.

Efcc suppose carry Una with this thing wey Una dey do with our naira note ๐๐๐

The videographer delivered his assignment ๐๐๐ฏ

Not true She can even cheat on you with the delivery Guy

Even tho you give that gender your kidney, theyโll still cheat if they want to. No stress yourself for any woman oh. Do Wetin your strength carry let the rest for her parents. ๐น๏ธ

Yeah , I do thos to my babe and she doesnt cheat
