正在加载视频...
视频加载失败
Guys,is this true?😂
10 条评论

Uche𝚢𝚢♥️💋1 年前
Na lie oo😂😭 Another guy dey wey fit afford double of that. Girl wey go like you, go like you👍

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前
Hmmmm😂

Mac1 年前
make asherkine no see this babe o😂

Fash Daddy! 🥐1 年前
I pity una life. You want to use money to make a woman love you and not leave you? You will pay to learn lesson.

𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏1 年前
After smiling like this she will enter her WhatsApp and text the other guy.

Boss🇺🇸🇳🇬1 年前
Efcc suppose carry Una with this thing wey Una dey do with our naira note 😂😂💔

Eyen___Akwaibom❤️1 年前
The videographer delivered his assignment 😂😂💯

MillicanGh1 年前
Not true She can even cheat on you with the delivery Guy

Sammy ♥️1 年前
Even tho you give that gender your kidney, they’ll still cheat if they want to. No stress yourself for any woman oh. Do Wetin your strength carry let the rest for her parents. 🕹️

Joe1 年前
Yeah , I do thos to my babe and she doesnt cheat
