Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Guys,what is the best response to this?
218,043 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

𝔸b𝕒𝕫𝕫2 years ago
For those asking for the background song in the replies

P̺͆R̺͆I̺͆N̺͆C̺͆E̺͆ ~ C̺͆H̺͆A̺͆R̺͆M̺͆I̺͆N̺͆G̺͆2 years ago
She's actually the problem... Imagine all the boys she has dated baff only once.. She no get grace for clean boys then

Ogaranya Inc | Digital Manager 𝕏2 years ago
to see girlfriend wey no dey do like orphan nowadays na by divine intervention

Tolu Of Canada🇨🇦🇨🇦2 years ago
To see girl wey get big yansh and small belle na connection

I am a Tweep 🇨🇦2 years ago
I dey baff twice a week

Mr Ebony2 years ago
Even if a boy doesn't bathe for a year, she will still suck and knack him for the right money 🤑

Chizzy🌻2 years ago
This one Dey meet pigs o

Ben2 years ago
He even see one wey dey baff everyday Na twice I dey baff in a week

Fadel2 years ago
Me wey be say na evening I dey baff how i wan take baff for night again?

Goosebumps2 years ago
Wetin be the name of this dance abeg?
