Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
G-Wagon 35million ke?😒
50,670 Aufrufe • vor 20 Tagen •via X (Twitter)
41 Kommentare

Police truck 90mill 🤣🤣

😂😂

😂

Na u dey think say car cost....small 15 million u don buy GLE 2015

😂😂

Baba I no lie nahhh... With 10million sef u fit see ml 350 wey them upgrade to GLE 350

That jetour wey him call 40M na e I use know say na cruise. That motor na 25 to door step from China. The one in the video na one wey we bring for person last month

No be RR he call for 60m 😳😳😳

Thief

No one thousand.. everything million 😩

lol

I wan buy that "Give us a call" maybe na 1 medium

Na upgraded gwagon

The G-wagon get small marital issues

You too too visit mechanic if you buy am😂😂

😂😂

This man can lie. You will get to his car stand at gwarimpa before you know the real price of all those cars.

Onye ọsọ ahịa

God punish you

Not the real price

With Dey price wey em put Dem suppose Don sell all does cars by now

Non of the car price reach half of sportybet max payout 😭😢 God abeg naw

That car wey be give us a call the money go long o

😂 buy problem

Dem dey copy Still Autos style 🤣🤣🤣🤣

"Give us a call" 😆 🤣 😂

Chief how is your iOS 27 experience I want update o

Smooth, I’m enjoying it

I will love to have the give us a call one 😅

Yeah. You'll use the remaining amount fix am for mechanic.

GIVE US A CALL - chaiiiiiiiiii

Maybe e wan say 95😂

You no get the one of 10m

U no get 100 m up make I go another place

Make I go check my shares wey I buy from dangote if e reach to use am buy car.😂

😀

Over hands don touch d gwagon😊😊

30 minom😂😂😂😂

You go use your whole life repair am 🤣🤣🤣

Minnion🤣

E be like say na you go buy engine after 😭
Ähnliche Videos
Sensitive content
15M Naira G- Wagon🙂
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
120,169 Aufrufe • vor 1 Jahr
