Loading video...
Video Failed to Load
Gym body ❌ Athletic body ✅
328,428 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

SMALLIE1 year ago
You wan use pre match comps wound us. Show us wetin you do for match nau?😭😭

LERRY1 year ago
Look at the number of clubs with injuries, make I market small maybe I fit see bench hold for 3 weeks

Intercollegiate Wire1 year ago
Only Intercollegiate showcases every coach & admin personnel movement in college athletics 📈🗞️

𝐌𝐀𝐋𝐈𝐊1 year ago
Na when una don dey bench for match una dey always post only warm up like this

LERRY1 year ago
Cho Cho Cho 😂😂

Mod1 year ago
Senior man 🔥🔥

LERRY1 year ago
My Oga 🙌🏽🫡

valking ♔1 year ago
2 years in the gym and my body don pass your own, just 4 months

LERRY1 year ago
Egbon, You dun forget say na you be my role model

Bossolamilekan1 year ago
We shall meet soon

LERRY1 year ago
Take mic and tell us what happened the last time we met 😌
