Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Habby Forex challenged a top Cuban forex trader, Alex Gonzalez
137,200 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
29 Kommentare

Yesss

You dey show ferrarri for someone who has Bugatti and PJ 😂😂🤌

They challenge for trade with chart you run go dey show car from fraud.

Bringing another scammer to scam your people. Pathetic

The competition is about who can out-scam Nigerians…

I pray say Alex G no give am that clout wey he dey chase abeg 🙏🙏

Habby wan challenge person wey flip $100 to $1m 🤌

He challenged his fellow furu to entertain you guys. All these content creators 🤦🏾♂️

This one na pep guardiola tactic you won used eat boy money

Alex Ferguson Dey learn tactics from this duo 😂😂😂 Make I sha keep 50k for una lesson

One Dey una go reach me this una forex

Why would he come to teach us when you outraded him? Whats his use here then!

A scammer trying to bring another scammer to scam his people

Make una dey deceive una sef

You wan go fall Nigerians hand go chop SL abi @Habby 😂

Nonsense

Oboii This traders deh print money oo

If Alex answer this one make I bend 😂😂😂

We go soon open this Habby file with this fæke trading

So much money in forex, but why are people not into it like that

Forex content creators

Habby can do this fr oo

Ok now...

💵💵

FxalexG not your regular trader

💲

They're all scammers

@UBAGroup I did a transfer to my opay From my Uba Bank app But it has not reflected on my account for 3 days now Reference ID 37295287038 Reference ID 37295306624

Ok
