Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Hacked una, NGO money sweet ๐๐
309,434 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Car wey I get for game me self know small oo

I believe VDM sha

Me too

He already stated the car doesn't belong to him, even though I don't wanna believe the NGO website was hacked.

Oye oloun

Person buy 2car in the space of 1week only to come talk say dem wire money commot for NGO aza walai na lie

I just made some research. E dey possible o. He integrated an API on the website to access his transaction RECEIPT directly. Hackers can attack this API and communicate between your website and the bank API. He didn't consider the risk baba just want transparency

PERSON WEY LEARN FROM OSAK YOU THINK SAY NA PLAY ๐๐

Something fishy is going on. He better come clean

No loud am ๐๐
